cover

No Friends(Explicit) - Mysteria&Fordman DLA

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
No Friends(Explicit)-Mysteria&Fordman DLA.mp3
[02:46.0]If i remember how i take start [02:46.0]W...
[02:46.0]If i remember how i take start
[02:46.0]When all my friends them turn their backs on me
[02:46.0]It was real sorrowful i cant lie
[02:46.0]But at this moment they beckon on me
[02:46.0]But when i was real broke nobody gree look my face
[02:46.0]Now them ring up my phone them no hesitate
[02:46.0]Back then i be demon wey them all dey hate
[02:46.0]Wetin be the problem why you hit my phone up now
[02:46.0]I cannot understand humans no more
[02:46.0]Leave me alone because
[02:46.0]I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh
[02:46.0]Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2)
[02:46.0]Dont really want no friends nuh
[02:46.0]Want no friends nuh
[02:46.0]Fordman
[02:46.0]Shey na the things wey you talk for my back abi na when you toast my babe
[02:46.0]You call yourself my guy but I no know say na you dey dig my grave
[02:46.0]You con dey show me fake love oo
[02:46.0]Now I want no more oo
[02:46.0]No con dey blame me say I don't want to friends no more
[02:46.0]My eye, eye don cry, ay ay
[02:46.0]My guy, ay ay no dey my side
[02:46.0]No she she beere ni Omo ologo
[02:46.0]No more friends Dem go make you go low
[02:46.0]Only my head and I'm going, oh no
[02:46.0]Leave me alone because
[02:46.0]I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh
[02:46.0]Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2)
[02:46.0]Dont really want no friends nuh
[02:46.0]Want no friends nuh
[02:46.0](Uhhh uhh, uh uhhh)
展开