cover

Burna(Freestyle|Explicit) - Grey Jamès

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
Burna(Freestyle|Explicit)-Grey Jamès.mp3
[01:49.0]Greyyy! [01:49.0]Yeah yeah [01:49.0]Roll...
[01:49.0]Greyyy!
[01:49.0]Yeah yeah
[01:49.0]Roll my blunt and dance
[01:49.0]Call my guys make we link up fast
[01:49.0]No go pick unless say na cash
[01:49.0]Bad vibes me go jump and pass
[01:49.0]Heyy!
[01:49.0]See!
[01:49.0]No galavanting
[01:49.0]We the ones all the people demma hating
[01:49.0]Cause we up and the other ones are nothing
[01:49.0]Call Kobi my G no keep me waiting
[01:49.0]Nothing wey dem talk go move me
[01:49.0]Oil dey for my head anointing
[01:49.0]Say My life
[01:49.0]I go risk am Wahali
[01:49.0]I no get time for love wey dey online
[01:49.0]Show me real when we offline
[01:49.0]I wan be like burna boy
[01:49.0]Deep down me I no get joy
[01:49.0]You mess with the gang you go collect goan
[01:49.0]Your body e go enter soil
[01:49.0]I come be like burna boy
[01:49.0]No dreads I get inner joy
[01:49.0]You mess with the gang you go collect goan
[01:49.0]I’m wavy call me city boy
展开