cover

Fake Friends - Spicy Tee

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
Fake Friends-Spicy Tee.mp3
[02:49.0]I go reason you if u Dey reason me [02:49...
[02:49.0]I go reason you if u Dey reason me
[02:49.0]Life na give and take o na 50 50
[02:49.0]Enemies yapa, na God dey save person
[02:49.0]Make person no go put hand for wetin go kill person
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
[02:49.0]Life na jejeje u gats to cool your temper
[02:49.0]Everyday I Dey pray to God o make he send my helper
[02:49.0]As I dey pray for me pray for me
[02:49.0]I go Dey pray for u pray for u
[02:49.0]As e Dey soft for me soft for me
[02:49.0]Make e Dey soft for u soft for u
[02:49.0]But some people dey
[02:49.0]Wey no want make u Dey see the grace
[02:49.0]They just want make u Dey suffer suffer
[02:49.0]But u Dey call them your friend and brother
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
[02:49.0]I go reason you if u Dey reason me
[02:49.0]Life na give and take o, na 50 50
[02:49.0]Enemies yapa, na God dey save person
[02:49.0]Make person no go put hand for wetin go kill person
[02:49.0]For your front dey go call u friend oh
[02:49.0]For your back dey call u smello
[02:49.0]Oluwa help us unmask all the snake wey we Dey keep
[02:49.0]Oluwa answer my prayer
[02:49.0]I no want any betrayal
[02:49.0]Oh Lord save me from fake friends wey go fit come to kill
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
[02:49.0]Oh no
[02:49.0]What I don't know
[02:49.0]No go kill me o
[02:49.0]Oluwa shanu mi o
展开